LYRICS OF DECOO JAY- OLUWA WA
After so much downloads on the hit music 'Oluwa wa' by Decoo Jay. The rapper decided to drop his lyrics for his new song. This is the first lyrics ever to be dropped on a site.
OLUWA WA- DECOO JAY
Intro:
This is the docdeff productions.
You dey smoke one weak ciggar for early mormor (coughs)
And you dey drink ten naira pure water
And you say you're enjoying your life, (hiss)
Well, Oluwa Wa!
Your life can change in one night,
Listen! Lauczey!
Verse 1:
Many a times you go hustle (hustle)
Go be like sey dem curse you (curse you)
Make you no worry my guy (guy)
Na your dream make you just dey pursue (pursue)
Just because some get money pass you (pass you)
Them go want to dey boss you (boss you)
If you dey sashe (chache)
Eke sef go want to burst you (burst you)
I know sey e no easy at all
You sidown for corner, your mates dey ball
Hundred percent bar na e dem fall
No worries Uncle no dey fo
Chorus:
Make you forget all your worries \
Make you forget all your sorrows \
Make you forget all you worries / 2x
Make you fit focus tomorrow /
Cause i tell you say 'Oluwa wa'
Let me hear you say 'Oluwa wa'
I tell you say 'Oluwa wa'
Let me hear you say 'Oluwa wa'
Right again.
Verse 2:
Nkechi wehdone ma! You go church pass
Aunty amebo, na you judge pass
Well no be your fault, nothing seems right
Amaka wey be oloso sef dey enter flight
You don use mary kay make-up your mind
You no serve GOD again you want to dey grind
Where the money dey? You sef wan go find
And if evil spirit dey there you cast and bind
Now you make-up, make-up, you look fake o
You commot for Benin dey go Eko
First night of hustle you meet bobo Dammyshuar
God save you that night he almost used you for ritual
So aunty why not wait for Mr. Right
And if he dey the left drag am go the right
Wait on the Lord he'll make you delighted
Oluwa abeg you sef shine the lighted.
Back to Chorus:
Make you forget all your worries \
Make you forget all your sorrows \
Make you forget all you worries / 2x
Make you fit focus tomorrow /
Cause i tell you say 'Oluwa wa'
Let me hear you say 'Oluwa wa'
I tell you say 'Oluwa wa'
Let me hear you say 'Oluwa wa'
Right again.
Instrumental follows
This is the docdeff productions
Chorus till fade.
Click on the link to download and listen to the hit.
Download Decoo Jay-Oluwa Wa
Credits: AAU THESPIAN
Follow us on Facebook: @ AAU THESPIAN
Follow us on IG

Comments
Post a Comment
Use the comment box